Na wa oo....I dey inside bus today see hw 1 PDP supporter wan fyt - TopicsExpress



          

Na wa oo....I dey inside bus today see hw 1 PDP supporter wan fyt bcs smbdy say Jona no go win,he too cm tell d APC guy say APC don fail..bf u knw dem cm dey ask me say wc party I think say he fit change nigeria..I cm answwer say nothing concern me wit politics bt I no say d people wey go change nigeria never stand up..1 of dem hissed n bf u knw dey start fght demslves..kai nigerians..GEJ n GMB no even gt ur address nd u want kill urself fr dem
Posted on: Mon, 26 Jan 2015 13:32:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015