Nothing wey pesin no go hear say Jona do. After his contender, - TopicsExpress



          

Nothing wey pesin no go hear say Jona do. After his contender, grandpa Buhari said hed stabilize fuel price, bros Jona on the other hand dey rubbish Naira, so tey a Dollar now goes for N208. Hmmm... As grandpa issue of no certificate/forgery becomes intense by the day, some of we learned colleagues, termed it a plot by the ruling party and GEJs supporters to rubbish grandpa #Buharis candidacy. On a fair note, all na politics. Back to economics abi na foreign exchange. Lets view it from this angle. Its no news that vast majority of Northerners dont cherish education. Yet, its obvious that that same clique are doing fine financially as against its rivals in the South combined. How is that possible? Maybe there are tress that produces money somewhere in the North that the South isnt aware of. We value Dollar as a means of foreign exchange while our epileptic Naira worth little or nothing. Why is that? Na Jona cause am! Since my mama born me, I never see an Igbo or Yoruba man dey trade foreign exchange, except for online forex trading. Upon say some of us dey trade forex, aboki wey kno even get kpali for common Eco101 get mouth pass any of us for the matter...why e be like dat? Aboki no go school, yet e level don pass our clueless Naira. Aboki no go school, na e get mouth pass for NNPC. Aboki no go school na e get mouth pass for immigration. Aboki no go school na dem get custom. Aboki no go school na dem dey control our education sector. Aboki no go school na dem dey in charge of we police, army, navy, air force. Aboki no go school na dem be speaker of House of Representatives. Aboki no go school den sabi unseat legitimate learned office holders. Aboki no go school dem dash us democracy in 99. Aboki no go school e be our vice president under the devil incarnate himself, #OBJ Aboki no go school, plus say e dey sick OBJ hand am back power in sake say na borrow dem borrow am. Aboki no go school na e be your vice president. Aboki no go school but e get prof of law as running mate. why we dey waste time dey try use leg cross boarder upon say wey get GPRS when Aboki know all the short cut? We all should burry our #Certificates somewhere and make do with trekking shoes or slippers in search of employment opportunities while Aboki examine our credentials in the bids to ascertaining our eligibility. On the issue of our epileptic Naira, I know say Aboki even sabi Eco101 pass most of una wey dey make noise (e dey pain me too o) and until some of you scholars can juxtapose the trauma Naira is going through with that which Russian Ruble, Chinese Yen and whats happening to the economy of many European countries plus Asia combine, as well as other oil exporting countries, you might wonna hold your lousy, waggling, unconstructive criticism back. Even Aboki is in the know pass you and I bet you never hear say we country economy follow the fastest growing economy in 2015. Well, you are free to doubt it like most of yall economist doubted us as the best economy in Africa. All na opinion and your own voice matters a great deal...na democracy we dey, talk ya own. After all, oyinbo talk say...One of the greatest tragedies in life is to lose your own sense of self and accept the version that is expected of by everyone else. #NoBeSayIDeyBeefAboki
Posted on: Mon, 26 Jan 2015 06:52:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015