One danfo driver enter fuel station to buy fuel,wen d fuel - TopicsExpress



          

One danfo driver enter fuel station to buy fuel,wen d fuel attendance ask am hw much own,d river tell am say na just one liter I won buy,wen she sell am finish,d driver give am 97 naira,d girl ask am,oga wetin b dis?d driver ask am wetin u mean,hw much b 1litr,she say 97,d man say hw much I give u?she say 97,but wetin I won use coins do?who won collect am for my hand for dis country?,1 police van enter to buy fuel,1 of dem ask dem,wetin happen?as she tel dem wetin hapeen,instead of d police pple to blem her and even arrest her for nt collecting it,1 of dem slap d man and ask him say,who u see wey dey use coins for dis country,so pls frnd which way forward in dis country?
Posted on: Tue, 18 Jun 2013 21:22:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015