P-square Danger Remix Ft EBOLA Oh! Oh!! Oh!!! C me c Ebola - TopicsExpress



          

P-square Danger Remix Ft EBOLA Oh! Oh!! Oh!!! C me c Ebola Eh! Ebola dey, Ebola dey. *2 As i dey enta (enta)! I c som people jst dy contact (contact) cos na one virus wey dem dey call ebola (ebola)! Evrybody jst dey fearam (fearam) Omon Ebola dey! Dem say salt na em go cure ram eh! Dem jst dey baf wit salt evryday for naija we no dey shake again! Omon Ebola dey! I dey c danger! Ebola dey! U go c danger! Ebola dey! We dey c danger! Ebola dey! ..... If dem dey talk abt Ebola (ebola)! Make dem go check our calender (calender)! Na diffrent countries e dey enta (enta)! From Liberia 2 Nigeria! Omon wahala dey! So make we remember! Remember say; na Baba God b d defender! Defender eh! We no retreat, we no surrender! Make we tell am bak 2 sender! Omon Ebola dey..... Just for fun buh pls dnt 4get 2 type BACK 2 SENDER.
Posted on: Sat, 23 Aug 2014 11:32:23 +0000

Trending Topics



"stbody" style="min-height:30px;">
Best Price Five Pound Printed Fleece Remnant Assortment
The following received the top 10 scores in my Constitutional Law
Million Dollar Tans Essential Sunless Tanning Kit - Includes 3-

Recently Viewed Topics




© 2015