PSALM 23 IN PIDGIN. 1. The Lord na my shepard. I no lackanything. - TopicsExpress



          

PSALM 23 IN PIDGIN. 1. The Lord na my shepard. I no lackanything. 2. E make me sidon for where better dey flow and come put me next tostream make my body thermacool. 3. E panel beat my soul come spray am white,come dey lead me dey go through express road of righteousness because of him name. 4. Walai! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram, reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me.Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbonedey comfort me. 5. You don arrange good food on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with Vaseline intensive lotion.My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I Quench. And I go tanda gidigba for the house of Chineke frm lai lai to lai lai. God almighty, na you biko, you dey kamkpe! AMEN
Posted on: Sun, 23 Jun 2013 14:13:45 +0000

Trending Topics



let
International Club Friendlies [ 21 Juli ] FT Atletico 0 - 5
More than 2 years I was pretty new to my current work place and we
Happy 68th Birthday Frankie Beverly of MAZE. Recently Maze
casino guildford website
I would likez to thankz all my dear fruiendz for all the gettingz
Coverking Custom Car Cover for Dodge Caravan Regular Wheel Base -

Recently Viewed Topics




© 2015