You carry tattoo like Learners permit, paint lips like Metro cab, - TopicsExpress



          

You carry tattoo like Learners permit, paint lips like Metro cab, fix nails like scorpion, eyelash like winch, you wear high heel shoes wey make you dey waka like kangaroo, your hairstyle like god of thunder and you dey look for God fearing man. My sister, even God sef dey fear you! Searching for a man thatll love you in this form is like trying to convince a monkey that honey is sweeter than banana.
Posted on: Mon, 08 Sep 2014 08:26:05 +0000

Trending Topics