thousands of yrs ago samsom carry in head weh all im treasures and - TopicsExpress



          

thousands of yrs ago samsom carry in head weh all im treasures and powers dey put for delilah lap cheiii!,d tin come make im brain begin malfunction so he come die early.Nw Nigeria carry all dia check and cash go put for woman lap again say she d cordinate and as e b nw our economy don cripple,b4b4 e d use wheelchair but nw d wheel don tear comot nw our economy d crawl for ground,oga@d top abeg reshuffle d tin from dat woman lap b4 e go turn imbecile.
Posted on: Thu, 12 Sep 2013 06:31:30 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015