14: oboy hw e go b na? November: senior man,i kum 2 launch 67rc - TopicsExpress



          

14: oboy hw e go b na? November: senior man,i kum 2 launch 67rc form 4 u and ur paddy men. 14: toh make e b na,hope say dis one go bring joy 4 our mind. November: no boda ur self b4 names komot papa God don send una names 2 defence headquarters. 14: so u fit tell me few guys own? November:sure bozz,4 ur sack infana ibaga...but no let d guys sabi ooo,make God no vex wit me . 14:nawa 2 u oo,u don 4get say my mouth na former etisalat network(zip) . November:toh,i dy always like ur tok....na d names b dis >ekpema ekubiat,otu tomoabasi,kingsely lawrence,ekenson idopise,franklin dike,maru bendo,idongesit william,mohammad yusuf.samuel duff. 14: nawa oo,so na dis boyz dy favoured by God for NDA. November:naxo i cee am ooo. 14: make e b. 14: dis one u dy resin wit me like dis,hope say u no bring bad news,sorrow,death and accident. November: i i i i i bb-b-ringg! 14: :/ shoooo november:but no fear,no b 4 ur head or dat of ur family member or even ur friends.. 14;dat one sweet,so who bring am 4? November: na 4 witches and wizard. 14:make e b na,i go ping wit ur sister(december) leta. 14: occupy wella
Posted on: Sat, 01 Nov 2014 01:47:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015