A LETTER FROM MAMA AKPOS TO ENGLISH TEACHER| Dear teaser, I am - TopicsExpress



          

A LETTER FROM MAMA AKPOS TO ENGLISH TEACHER| Dear teaser, I am greet you but it is not with all my heart that i have do it. But teaser why, this ya act is very idiomatic expression. Why did you give my pikin AKPOS 3 over 10 in English? I have crossed check her work thoroughly&havesee that what she has write it dey very correct. So now, whatmake you givam this small mark? Ah teaser, I am dey very dismantled in you, Dont you know dat i teaser her english day by night&she has know well well! So why the shamu shamu mark? Okay, youre jealous her becos in this her small age, she has know what you werent know when you were dey like this! Let me put paragraph. Ehen, better delete&remark her paper as i dey see you so oh or else if i come on the two of december, the headmaster will hear it. Yours vexation, Mama AKPOS! IF NA U BE MY ENGLISH TEASER WETIN U GO DO???.
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 15:57:47 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015