AKPOS: Turn Blind Man and Beg Money AKPOS: Please Help the Poor I - TopicsExpress



          

AKPOS: Turn Blind Man and Beg Money AKPOS: Please Help the Poor I cant See GOOD HEART MAN : Drop 5000 Naira AKPOS: Thanks God bless you How much you Drop because i cant see GOOD HEART MAN : Why you Ask AKPOS : I just Ask Oga no Vex MAD MAN : Mr Blind Man make i take that Money Help your Brother AKPOS : Dem send you abeg waka pass NAKED STRIPPER: Oga Blind Man you won see better thing AKPOS : Body no be wire wood see pikin see body see waste lelemodoo this babe correct die men i must chop this babe either devil like it or not NAKED STRIPPER: To look na 1000Naira NAKED STRIPPER : To Touch na 1500Naira NAKED STRIPPER : To do 2500Niara AKPOS: See this babe who tell her say i no dey see ABEG remove the look and the touch we go share the DO matter because he sweet you and he sweet me 50/50.
Posted on: Thu, 14 Nov 2013 12:27:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015