Akpos WAEC questions: 1.Inside Jackie Chan & jet Li who go - TopicsExpress



          

Akpos WAEC questions: 1.Inside Jackie Chan & jet Li who go beat?......... 2.Inside indomie & macaroni, which 1 sweet pass?......... 3.Inside girls & boys,who do amebo pass?....... 4. 5.Inside fowl & goat,who get voice pass?....... 6.Inside Ogboni & Illuminati,whic h 1 sweet tojoin pass?...... 7.No difference btw agbero & police because d both of them they collect money 4 bus stop & they wear uniform....... True or false? 8.Everybody don thief b4......True or false? 9.Inside Politician & yahoo boys, who girls follow pass?....... 10. I skip number 4 una no knw 11. Finally,Inside me wey write dis thing & U wey dey read am,who no get work?.....
Posted on: Sat, 13 Jul 2013 20:14:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015