Akpos died and went 2 heaven where he met Angel Micheal Akpos::: - TopicsExpress



          

Akpos died and went 2 heaven where he met Angel Micheal Akpos::: So finally I mak heaven afta all d rubbish wey I do 4 life Tank God 4 God o Angel Micheal::: Oya cum enta ya room Akpos::: Bros Micheal wetin dey sup 4 downstairs cos d noise na DIE Angel Micheal:: Na hellfire b dat Akpos:: I fit go peep? Angel Micheal:: No wahala but we go lock gate by 5pm so if u nor quick cum back u go jus stay hellfire ""Akpos goes 2 peep and der he sees all d celebrities dat ever lived on earth clubin and avin alot of fun. Akpos comes bac by 4pm and Angel Micheal speaks::: 9ce 2 see u bac early my son you r truly a son of God O Akpos:: I come pack my load before Una Lock Heaven.. Angel Michael : Y ? . . . Akpors: i wan go groove 4 hell
Posted on: Sun, 28 Jul 2013 09:07:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015