Akpos gang kidnaped some musicians on their way from airport to - TopicsExpress



          

Akpos gang kidnaped some musicians on their way from airport to the downtown of warri in a bus.. But unfortunately akpos oga who ill give them price was not arround.. So akpos gave him a phone call.. And the following conversation took place:- Akpos: hello oga Oga: akpos how now? Akpos: we don catch a bus with full of nigerian musicians. But i no know how i go take price them. Oga: tell me their names and i go tell u the price. Akpos: okay eemm,, dbanj and 2face Oga: thirty million naira each.. last. Akpos: okay then naeto-c and banky-w Oga: twenty-twenty million naira last Akpos: okay then wizkid, davido, olamide and iceprince. Oga: twenty-twenty million naira Akpos: ehemm.. Then style plus. Oga: who be that? Akpos: the guys wey sing four years don wakka Oga: 25 thousand naira for the three of them. Akpos: okayy... Then Adam-zango Oga: abeg speak english Akpos: na im name be That... I no know am, but him say he sing mamaye-mamaye Oga: akpos!! Give am money for tranport, make im no vex... Na so guys like him go dey finish our food.. And we no go gain anything!!
Posted on: Sat, 30 Aug 2014 09:18:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015