Baba God Blessing no go pass you by, Him go bless you so - TopicsExpress



          

Baba God Blessing no go pass you by, Him go bless you so Tey dem go ask you why And the bad belle people dem go pass you by Cos baba God no go let you die oo ooh He will let you fly Over the obstacle you dey face sometimes You just have to try Make baba God blessing to go pass you Oun alabaromi That time wey owu dey blow me yo oo I dey always call on him That’s why he would not let me die yee e e Add or View Explanation [Show/Hide] Verse 1: Blackmagic the dream made ikon believe Me sef come believe,i brought on isi either way we win whether or not it’s with me Started off with cash 100 Gees Miss Osiemi God bless you for me I drew up a scheme,built up the skkteam Pushed on believed when push comes to shove your true friends you see You wey dey f** up I no send you see I still don’t know what kind of girl friend I need I just wanna succeed And what you expect I meet and exceed all based on the chi Believe Add or View Explanation [Show/Hide] Chorus: Baba God Blessing no go pass you by, Him go bless you so Tey dem go ask you why And the bad belle people dem go pass you by Cos baba God no go let you die oo ooh He will let you fly Over the obstacle you dey face sometimes You just have to try Make baba God blessing to go pass you Oun alabaromi That time wey owu dey blow me yo oo I dey always call on him That’s why he would not let me die yee e e Add or View Explanation [Show/Hide] Verse 2: Blackmagic the flow Tflava the beat Face it, I’m a king I say no to defeat Inspiration for the song 100k for the beat 1st album dropped didn’t make it to the streets because The marketer dey f** up & I needed the f** up So I could fall like bouncing ball and get back back up But now I got the back up Everything Confam we thank God everybody loving the single They say this guy you dey sing o, Babygirl said buy me a ring o So I went and put the ring on a melody I just wanna say thank you to my friends and my fans and my family For helping me out Add or View Explanation [Show/Hide] Chorus: Baba God Blessing no go pass you by, Him go bless you so Tey dem go ask you why And the bad belle people dem go pass you by Cos baba God no go let you die oo ooh He will let you fly Over the obstacle you dey face sometimes You just have to try Make baba God blessing to go pass you Oun alabaromi That time wey owu dey blow me yo oo I dey always call on him That’s why he would not let me die yee e e Add or View Explanation [Show/Hide] Verse 3: Blackmagic believe Oritsefemi dey flow Seen many dey come I’m getting ready to go Up higher and higher that’s how the story should go Leave them loving the memory let the story be told God bless uncle sammy,even thought he’s my cousin God bless my mummy tell Enobizzy I love him All my fans and my family and all the ones that supporting Based on belief or based on the chi F** you and your money if you are based on the greed God’s time is the best,my album now in the market My drive cannot be parking,My flight kind of departed Fueled by the love I’m good,bye I love you Add or View Explanation [Show/Hide] Chorus: Baba God Blessing no go pass you by, Him go bless you so Tey dem go ask you why And the bad belle people dem go pass you by Cos baba God no go let you die oo ooh He will let you fly Over the obstacle you dey face sometimes You just have to try Make baba God blessing to go pass you Oun alabaromi That time wey owu dey blow me yo oo I dey always call on him That’s why he would not let me die yee e e Add or Vie
Posted on: Sun, 10 Aug 2014 21:02:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015