Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take "GOS" state university find. ...(rat ends call) HAPPY SALAH to all d muslim faithfuls.
Posted on: Sat, 10 Aug 2013 18:19:30 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015