Dem say LIFE nor FAIR..! Tnks GOD mine is not Just FAIR now is - TopicsExpress



          

Dem say LIFE nor FAIR..! Tnks GOD mine is not Just FAIR now is also BLEACHING and it reminds me of LG Dangote nor be Bad tin ooooo My MONEY don dey STRECTH TAILOR abeg EXTEND d POCKET Am doing GOOD now So happy my heart desires were granted by GOD in a HURRY........ Abeg folo me tnk GOD ooooh LIFE don SWEET 4 me now E nor be lik in dos day wen e BITTER like LIPTOP tea Baba GOD minguor! Minguor!! JEHOVAH UNUSUAL minguor!!! Minguor!!!! My FADA MY FADA minguor!!!!! BABA GOD I dey Greet u ooooh
Posted on: Sat, 01 Feb 2014 09:05:19 +0000

Trending Topics



t:30px;">
Loyal Partner You are a truly loyal partner. You stick with
Coverking Custom Fit Car Cover for Mercury Cougar - Stormproof
The big bad wolf aka the storm with winds that hit Thursday
Bangkok DJ Agency is Back! Better, Bigger and Stronger! Right

Recently Viewed Topics




© 2015