E B O L A!... Una no go shut up ba? If no be you,then who com - TopicsExpress



          

E B O L A!... Una no go shut up ba? If no be you,then who com carry the #E-virus enter 9ja? Oya na! make we help scatter the news; 1. I hear say say the virus don enter B/H camp 2. I hear say say;if u do mistake go dream Abt the person wey dey infected with E-virus, u don get am be that 3. I hear say say;if u Flash/receive/call or chat with infected person,u don catch am be that oh Ewooo! Ada mbano slogan
Posted on: Tue, 29 Jul 2014 22:03:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015