Ehen:D he don happen=D, gbosa(y) U don hear about the correct(y) - TopicsExpress



          

Ehen:D he don happen=D, gbosa(y) U don hear about the correct(y) ogbonge berekete event planner wey dey for town now! Hunhun if you neva hear na him u dey hear free of charge now o. D name of dis ogbonge event planner na "NOBLE KITCHEN & EVENTs" se na birthday, weddings, mama born boy EVENTs, anniversarily, anytin event, even exhibition, trade fair, their head dey there! Wetin do me totori for their matter be say, if na dem dey plan ur event, ur own na to sedown coolee dem go do everytin, to contact dem make u call 08033782944 or 08097298541, if u get bb dere pin:29DB1B02. Abeg jare make u no be d only one to enjoy dis ogbonge people,make you quick tell all your friends and family. "NOBLE KITCHEN: we dey take your stress come give u rest!(y)
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 00:11:59 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015