Ehen, I beg una, I dey try make space for many contributors on my - TopicsExpress



          

Ehen, I beg una, I dey try make space for many contributors on my page wey no be my friends. I get many friend request waiting and if I let am reach 5000, people no go fit add me and I like make dem fit dey add me so i fit see who want be my friend. So I go just remove some people wey I feel say either no dey fb again or no really send fb. If by mistake I comot ur name, I dey beg beg beg, just readd me and shout for me for inbox make I beg you PERSONALLY. And many of the request sef na alll those yeye I saw ur profile, I like it, email me on.... Them go just use fine gril picture draw ur throat. But the better ones, make I try find space for them abeg. For those wey I never fit confirm, I know say u done request but once u message me, I know say no be random people you may know request. Thanks for the honour say you like follow me be friend. .
Posted on: Tue, 01 Apr 2014 14:34:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015