Ernest Omoarelojie wrote: If no bi say air wen dey inside my - TopicsExpress



          

Ernest Omoarelojie wrote: If no bi say air wen dey inside my belle don empty, plenty for komot from my bottom bikos of di foto of Taraba state governor, Danbaba Suntai, wen I see for AIT news, as him pipo dey welcome am for Jalingo. Chai! As him wife dey busy wave to di crowd like say na him bi di governor, di man dey do like one small pickin wen wan dey hide from some pipo. Abi na only mi dey see as him dey do like say him wan hide behind him wife? And na dat kain pesin dem still dey package to kontiniu as governor? Which kain wickedness bi dat?
Posted on: Mon, 26 Aug 2013 19:40:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015