For your mind now Jesus don dey PING!!! Be that o =)) , cos u dey - TopicsExpress



          

For your mind now Jesus don dey PING!!! Be that o =)) , cos u dey church, instead Of u to concentrate on the pastors sermon, na my PING!!! U Dey read :| . Abi shey ur pastor tell you say JESuS go PING u ni? ;;) Your own case aside 8-| Ehn ehn you, you they house they watch Africa Magic Yoruba*pic* , you switch am to Soundcity,*music* e no tey, you switch am again to channel O,*music* now you cum Change am to MTV base,dah one no do you, u cum dey watch TElemundo dey call dat girl dey ask am where are You now, Dah one sef wey lie to Ha parent say She Dey go her friends church for special service come meet you for her house they receive service from you inside ROOM :O , when your mates are in church. Choi! No be only God dey watch u, me sef dey wash u, I pirry u.:]x You beta go and get dressed and go to cele*run* , Im sure dose ones just started deir service iwo alainikan shey yii afi ko jeun ko sun *dine* (=| shall hurry place ur order for pinklips in 7days:p ADD 7C585A07 for more detaills u can like diz page Tinzzu Swegz
Posted on: Mon, 03 Mar 2014 18:26:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015