Gone were doz days when respect was unique, d tym when you dare nt - TopicsExpress



          

Gone were doz days when respect was unique, d tym when you dare nt talk back @ ur elders, u cannot talk while d brosses nd aunties dey talk, when you got beaten playing wif sands nd acting oko nd iyawo in d back yard, i suppose yu understand what i mean, d tym yu cannot say anything when big hood brosses dey ride yu, yu cannot report bn beating @ school so dat you dnt get extra spankz when ya parent report ur seniors, d tym of hell @ hostel being a boarding student. Its so unfortunate dat kidz of indomie nd computer generation lacks discipline, dey tramp on de elders, dnt wanna call u bros, dem freely dey put mouth for words said by dema elders nd fumz to be ur mate since dem don gain height........ HMMMMM.. D worsest part is of dem ladies who are so fond of demelvez, when yu beckon on dem, dem dey stereotype forgetting say dem get dat kind person for elder @ home, broda oloju komu oloooo...... you wey suppoz dey disciplin dem, ur eyes are focused on her boobz nd hmm! hmm........ neva mind. Where are diz generation of indomie nd comp. heading, only God knowz......... Ibaje wo won lewu like shit nd dey lack manner of approach nd dat of oraliness, i mean talking back @ dem elders. If yu are one of diz dullards, pls think wise coz doz whom u are rude to are also human, nd someone will come behind you someday to remind you of ur INDISCIPLINE. " A LIL WORD l" they say is ENUFF FOR D WISE
Posted on: Tue, 09 Jul 2013 19:05:52 +0000

Trending Topics



="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Grey/blue double switch plate - Case of 144 JJ80WF8S N9UEDY
“El Mangaleta” Complex / Marco Rampulla - Architects: Marco
Vi prego di leggere il post con attenzione. Questo è quanto i
Retail tsunami of bankruptcies and closings now sweeping

Recently Viewed Topics




© 2015