Good morning all nigerian: wat i get 2 yarn 2 my dear people of - TopicsExpress



          

Good morning all nigerian: wat i get 2 yarn 2 my dear people of naija is dat if govt.are not ready 2 employ poor peoples children let dem jus silently make dia employment Dan 2 advertise 4 public n at last not everybody has ticket 4 his/her luck.Is a tin of pity dat somebody wish 2 apply as d vacancy was advertise n 2 be so suprise dat he/she apply 2 sign ticket of death.Wat a painful such is! May b u neva get notice of wat happen in abj(fct) immigration xam,let me tori u dis time D information reach 2 us dat almost about 17-20 die during d xam n many were faint,injure only knowns how dey can be,dos dat has already die may dia soul rest in perfect peace n dos dat were faint,injure God will take intervention in Jesus name AMEN.But my people let it not baffle u in mind dat we poor are not consider dat cannot not b our portion 4eva in Jesus name amen.I always get dis proverbs in mind at d end of any injustice dat happen 2me,its say:wat belong 2 toad can neva Eva climb up 4 Eva, n anoda 1 says a cow dat has no tail,its insect-powder is God. MY PEOPLE IF U BELIEVE DAT GOD CAN MAKE IT POSSIBLE 4 U DAN ODAS DAT DEY THINK DAT WITHOUT DEM U CAN BE EMPLOY, LET ME HEAR U SAY BY TYPING GOD IS GREATER DAN U WICKED PEOPLE!
Posted on: Mon, 17 Mar 2014 08:59:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015