HAHAS THIS AFTERNOON SOME MAN BE MAKE I LAUGH FOR TROTRO INSIDE - TopicsExpress



          

HAHAS THIS AFTERNOON SOME MAN BE MAKE I LAUGH FOR TROTRO INSIDE SAA HAHAS I PICK TROTRO NA I DEY GO CIRCLE HAHAS WEY THIS MAN DEY SIT BEHIND DE DRIVER HAHAS AS WE DEY GO N)) E GONE START DE RING (OFFICIAL CHINA FONE RINGTONE) TAAAN TA NAAN NAAAN TAAAN TA NAN TA NAA...HAHAS HE COMOT E BIG CHINA FONE WEY HE ANSWER HAHS DE MAN BORE WAA AS HE DEY LISTEN TO DE CALL.. WEY HE HANG UP WEY HE START DEY TALK TALK OUT LOUD HAHAS THIS IS WAT HE SAID. 'WHICH KIND NONSENSE BE THIS KRAA EH SO WHY PEOPLE DEY DO THIS U GO WORK SAAAAA AND WHEN U GET YA PAY P3 DEN SOMEBODY GO DIE INTENTIONALLY DEN U GO CARRY ALL THE MONEY GO DO FUNERAL.. AAH THE LAST TIME ME THEN MY FRIEND GO WORK FOR SOME MAN,HE FOR GO TAKE DE MONEY FROM AM DE NEXT DAY,,,THE FOLLOWIN DAY N)) THIS MY FRIEND INTENTIONALLY DIE,,,SO NOW THE MONEY I FOR TAKE GO DO FUNERAL.. THE LAST TIME TOO MA MADAM RECIEVE INTERNATIONAL CALL WEY HER SISTER SAY SHE DEY COME SEND AM MONEY N)) THE FOLLOWING DAY HER INTENTIONALLY DIE THE NEXT DAY..AAH WHY PEOPEL DEY BEHAVE LIKE THIS.. NKWASIASEM KRAA ,,,MMTCHEWW.. HAHAS COME SEE LAUGHTER FOR THE TROTRO INSIDE..HAHAS ♛INK Y3 MLI♛ ♪YOMMO B3 GA♫
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 16:42:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015