.HEADLINE NEWS (7th September 2013) Good AM our countri pipu, - TopicsExpress



          

.HEADLINE NEWS (7th September 2013) Good AM our countri pipu, Ibolachi, Ina Kwana, Ekaaro.. na de ist Saturday of September.. Na Baba God noni.. For Saturday AM Express with Jenny baby and Abu, dis Morning na de Headline News wey Newspaper carry we dey drop for ya domot.. Now the Headline News.. GUARDIAN Newspaper • Why We Promote New PDP, By Atiku • Suswam don ask ASUU To Soft-pedal, Urges Peace In Taraba • NYCN Splits, Faction Commends Jonathan For Sacking Minister • Court don Order Release Of Lloyd’s Passport • Jonathan, In Kenya, Urge Borderless Africa • Obasanjo, IBB, Others Meet Tukur, Baraje PDP Factions • Court don Reject Tukur’s Bid To Stop Baraje PUNCH • 10 pipu don dey critically injured for Ogun auto crash • Family of slain hostage dey seek justice • FG dey ginger pipu to invest in footwear industry • Naija’s GDP rise by 6.18 per cent in Q2 -NBS • Tukur faction tell court make dem stop Baraje group • PDP crisis: Drama as Obasanjo’s peace move fails • PDP crisis: Jonathan go only accept reasonable terms –Presidency • PDP’s implosion, accident waiting to happen — APC • Cement production: Dangote to invest N64bn in Kenya • Jonathan faults ICC on trial of Kenyatta VANGUARD Newspaper • Why Niger Delta oil theft no fit stop - Boyloaf • Akpabio’s N50m largesse: Zik Zulu, AGN Sec-Gen fire back at ANCOP • Rita Marley storms Naija for Felabration • Bizman ties apprentice for 10 days without food in Lagos • PDP Crisis: Obasanjo, Anenih, Ahmadu Ali, other wade in, vow to resolve logjam • 50 pipu don die for air strike on Boko Haram camps in Borno • Danjuma moves in to save Suntai • National identity affords us quality lifestyle – Hon. Gbolahan • Many challenges of women empowerment in Africa – Onyedim THISDAY Newspaper -Immigration Goes Hard on Private Jet Operators 50 Boko Haram Members don die for Borno after Shootout with Military -Naija’s GDP Decline By 6.1% in 2nd Quarter, Says NBS -Rivers Govt, Police Differ over Redeployment of Amaechi’s Security Aides TRIBUNE • Obasanjo, IBB, Anenih meet Tukur, Baraje groups •Factions, govs table grievances •Crisis go soon finish–Obasanjo •Court refuse Tukur ex-parte injunction • Boko Haram: 70 don die again in Borno • Service chiefs to recommend service extension for generals •Army redeploys senior officers • Man wey get 86 wives dey for court over alleged wife beating • Dem don find Ibadan school principal’s corpse for gutter • Rivers govt, police disagree over Amaechi’s security detail • How I take become 25th world’s richest man - Dangote • Taraba crisis: Senate disown Uzodinma • Ekiti APC stakeholders kick over alleged ACN’s dominance • Group chides Osun PDP over comments on Oyinlola • NDLEA don re-arrest accused on bail with heroin .Na so ih be for paper dis morning, stay tuned we dey bring una News in details . Also stay tuned for Current Ogbonge News with Joli Joli Bobo, wey de shele Live across Naija,(East, West, North and South)and we no dey notice.. Joli Joli Bobo dey bring am come ya domot, and drop it as ih dey HOT!! ..Feel Free to send ya message, we dey available to attend to am. Right now Jenny Baby and Abu dey sign out.. Enjoy ya day.. ¤OGBONGE NAIJA¤ Follow on twitter @OgbongeNaija
Posted on: Sat, 07 Sep 2013 07:06:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015