I LOVE CAMER I NO GO LIE!!! God Bless Cameroon!!! Na only 4 - TopicsExpress



          

I LOVE CAMER I NO GO LIE!!! God Bless Cameroon!!! Na only 4 Cameroon we di start fight no finish-am, Na only for Cameroon you fit win motor by loading 1000CFA MTN Recharge Card. Very soon Orange go say recharge 5,000CFA and win a big house. Then agencies go follow sey, pay five trip and get 1 free to Benin Republic. Brasseries go say fine motor inside cover for beer .Na only for Cameroon you go see fish insideMEATPIENa only for Cameroon we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.Na only for Cameroon AES dey sey:-Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a pity)Na only for Cameroon people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. Na only for Cameroon Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff corn and beer. Weti I donsee for Cameroon, you no fit see am anywhere in dis world... Ahead ahead ma Contry pipo.....!!!! Add ur own tin weh fine u for Cameroon
Posted on: Wed, 25 Jun 2014 03:15:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015