I don tell oyibo people make dem no dey boost for us. Before they - TopicsExpress



          

I don tell oyibo people make dem no dey boost for us. Before they invented aeroplane, Africans don dey fly. What is the difference between aircraft and witchcraft? All of them no be craft? Dey no dey fly? Na where you land,na him matter. Some dey land for babwire. Some dey land for person zinc. Some dey land for tarmac. But we all landing. Thats why,it took Benin people 300yrs to get one small airport cuz all of dem na pilot, bedroom is tarmac.before dey art beauty and the beast nigeria don get ojukwu and bianka.... B.C na joke ooo. Make una don come nwalee me o. # ALONE.
Posted on: Sun, 14 Sep 2014 06:33:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015