I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d 2nd half of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? u no hw many way die for 2012 and even jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapps? Abi na blind man way change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you no dey appreciate God.. Oya send am to all ur contact. 10ks 2God oo. Me don send my own ooo baba I dey LOYAL ooo
Posted on: Fri, 02 Aug 2013 13:20:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015