I want to use this medium to blow a sounding shout out to these - TopicsExpress



          

I want to use this medium to blow a sounding shout out to these guys shout out 2 all d guys wey no get money 2 chop bt dem get money 2 smoke. Shout out 2 d guys wey dey buy isiewu & nkwobi 4 babe & cum later trek go house. A big shout out 2 d guys wer dey buy nokia Lumia give babe wey no be dia wife while dem dey use nokia torch light. I no 4get those guys wey dey withdraw dia last dime jus 2 go flex babe. Abeg pardon my 4getfulness.. I hail una,those guys wey dey giv babe N20k 2 fix brazillian hair wen dem neva pay skul fees & exam tym don reach... Finally,shout out 2 thos niggas wen dey pay hous rent giv babe wen dem dey squat wt dia frnds... I hail una oooo. God bless una yakpa!!!
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 14:59:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015