Imagine say ur dad or mum don dey boast 2 u 4 long abt academical - TopicsExpress



          

Imagine say ur dad or mum don dey boast 2 u 4 long abt academical prowess/excellence say dem dey top clas al bicos u havent been performing 2 well lately, then 1day as u dey clean their room u come accidentally discover their backdays report cards n na F n E dem boku... Abeg how u go take react 1. Wud u keep quiet 2. Show it 2 dem 3. Laugh alone 4. Share wit ur siblings 5. If ur weytin dey ur mind no folo tel us..
Posted on: Thu, 30 Oct 2014 08:29:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015