In WAEC examination, Akpos was asked to complete the - TopicsExpress



          

In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: . 1)He who fights n run away? Akpos: e don surrender be dat na, na fear catch am. 2)A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4)A stitch in time? Akpos: dey prevent further tear tear. 5) Birds of d same feather? Akpos: Na d same mama born them. 6) One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic. Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10) He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am becos na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros. 13) Once beaten? Akpos: Na revenge go follow b dat. 14) A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, ours starts @ 50. 15) Who is Nigerian first female president? Akpos: Na Jonathan na. 16) if they this finish they did not share or comment a Akpors: na enemy of progress dem be As a lecturer, grade akpos.....
Posted on: Sat, 14 Sep 2013 11:58:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015