In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: 1) - TopicsExpress



          

In Waec Examination, Akpors Was Ask To Complete The Following: 1) He who fights and run away? Akpors: E don surrender be dat, na fear catch am. 2) A rolling stone? Akpors: No fit just dey roll, na person push am. 3) He who lives in a glass house? Akpors: Na rich politician e gobe. 4) A stitch in time? Akpors: Dey prevent futher tear tear. 5) Birds of same feather? Akpors: Na dsame mama borndem. 6) One good turn? Akpors: Na correct power steering fit do am. 7) A bird in hand? Akpors: Wetin e won be again, if no be berbeque.dem plenty for chiken republic. 8] Half bread is better than? Akpors: poff poff,buns or garri without sugar. 9) A journey of a thousand miles? Akpors: Na the person wahalabe dat na..why im no enter motor or aeroplane jeje?. 10) He who laughs last? Akpors: Get brain problem. make dem examine am because na begining of madness be dat. 11) A patient dog? Akpors: Na hunger go kill am. 12) All work and no play? Akpors: Na bank job be dat. 13) Once beaten? Akpors: Na revenge go follow be dat. 14) A fool at forty? Akpors: You never see naija own..our own dey start at 50. 15) A friend in need? Akpors: Na parasite be dat.. HOW MANY MARKS WOULD AKPORS SCORE?
Posted on: Tue, 23 Jul 2013 11:38:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015