LETS CRACK LITTLE JOKE: Valentine died for love, Romeo also - TopicsExpress



          

LETS CRACK LITTLE JOKE: Valentine died for love, Romeo also died for love, Jack in titanic died for love, Samson in the Bible died for love, Greek heroes Hercules & Archilles... died 4 love ... & even Jesus Christ died for love... Na Wetin !!!!??? Haba !!! where are the women? Una no sabi die? Abi na only gift Una sabi collect? After Una go talk say boys no dey try. No Gift again 4t his year unless una give us 10 names of women wey die for love. Oya! I de wait.....
Posted on: Tue, 22 Oct 2013 16:37:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015