Life....wen I watch things happening around, I laugh Becos its - TopicsExpress



          

Life....wen I watch things happening around, I laugh Becos its very funny. YRS back BB came out ,everybody ooo, papa, mama pikin, students, okada riders oo, driver and even conductor wan use BB.... Some gals left dia boyfriend for bb and so did some boys ... Some were killed for stealing it.... The one way pain me pass na one gal dey naked for my street for stealing BB , E no stop dia ooo brazilian hair commot for ladies... If u no put am u be jew gal, I even hear say senior brother to brazilian hair don commot and na peruvian hair be d name and na so our ladies wan kill dia self to put am on. See make I tell una"ifeoma adighi agwu agwu"...... no be bb una dey kill una self for dey china fone [techno] come outshine am... Now every body hate BB... All we know na techno... But make una remember say una reject china fone before ooo As for me I go dey look una, na so I go dey use my nokia torch dey go ma way... As for weavon , I go still dey wen "cotonou" hair go come out make I see whether una no go buy am . My advice to u all , pls make we take am easy "ifeoma kana abia abia"
Posted on: Wed, 25 Sep 2013 11:50:39 +0000

Trending Topics



kush, og kush, purple kush and white widow kush
The 2014 College Football Playoff Debacle It’s no surprise that
Yabancı Ünlülerin de Alfabesini Yapalım A: ANTONİO BANDERAS
Update on mom: mom has fluid in her rt lung and dr Davis said they
In order to enter public life, you have to leave private life. In
THANKING GOD IN ADVANCE Anybody can thank God AFTER God has done

Recently Viewed Topics




© 2015