My good friends abeg 2 whom it might concern and affect make una no vex 2 much, help me with d answer of dis question. Why abj and lag chicks dey lost mobile lines and always doing welcme back? Some dey lost their phone and sim cards like twice in a month. Pls I really want 2 knw, can someone help me out? The only answers wen I don get on few occasions na I was robbed. Na only dem they dey rob? Where they dey go?
Posted on: Mon, 11 Nov 2013 21:56:23 +0000