NIGERIA PIDGIN PROVERBS =)): *Craze no hard to form,na the - TopicsExpress



          

NIGERIA PIDGIN PROVERBS =)): *Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap English translation: Keep calm! Nothing lasts forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging English translation: Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, na im slave trade take start English translation: Serious things sometimes start like a joke *The water wey dem use take make eba can never be recovered back English translation: Don’t cry over spilled milk..=))
Posted on: Tue, 20 Jan 2015 09:41:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015