Na wa 4u o, u sabi waka die. I hear say u nd Grace comot 4mornin - TopicsExpress



          

Na wa 4u o, u sabi waka die. I hear say u nd Grace comot 4mornin nd u came back wit joy. U spent ur nyt wit peace nd woke up wit blesin disscusin abt d favour waitin 4u @ d ofice, hmm. I even hear say hapines nd prosperity are waitin 4u dis weekend. Hmm. Na wa 4u o. Anyway make u cary go bcos na so dem go follow u tru out d week.... God has blesed u nd it connt be Reversed. Ur dreams wl nt die. In jesus name amen.
Posted on: Fri, 12 Jul 2013 08:53:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015