Nweke Kelechi wrote: • Yoruba Actresses go just bleach,kon look like plantain wey dem force ripe. Abi na part of the script ni? • My Chinese Friend just asked me why Segun Arinze is always looking surprised. • Na only for Warri armed robbers still dey come people house with pick-up, thief both chairs and cooking pot join. • Nah Only Naija Poor Man go bring out him head to shout for other drivers, instead of using...
Posted on: Wed, 10 Jul 2013 14:57:49 +0000