POLICE: HEY mr man park the car there.... PARK I SAY - TopicsExpress



          

POLICE: HEY mr man park the car there.... PARK I SAY PARK DRIVER: OFFICER GUD AFTERNOON SIR, POLICE: what is gud about the afternoon? DRIVER: officer abbeg i no well...... POLICE: u are stupid, how that one take concern me.... DRIVER: OGA, u no the pity persin. POLICE: no waste my time let me have ur particular. DRIVER: OGa as the tin the disturb me well, well i leave my particular for house . POLICE: Wetin be dat wey the disturb u wey go make u leave ur particular for house? DRIVER: OGA, E BE LIKE LIKE LIKE LIKE SAY NA E E BO POLICE: EBO WHAT? WAIT WAIT WAIT. NO COMPLETE AM MAKE E NO BE WETIN I DE TINK OOOOOO POLICE: CARRY AM GO THE NEXT CHECK POINT AND COMPLETE THE REMAINING 2 LETTER WORDS THERE DRIVER: officer manage this five thousand naira abbeg no vex POLICE.: AH ,AM A GUD SAMARITAN U STILL DEY HERE? GOG GO GO GO GO DRIVER: MOVEEEEEEEEEEEEE POLICE:YEYE, THANKGOD SAY U NO GIVE ME THE LA, NA THAT ONE DEY KILL PEOPLE..
Posted on: Thu, 21 Aug 2014 12:29:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015