Phone rings....(Grin...grin...grin).....receiver; who be - TopicsExpress



          

Phone rings....(Grin...grin...grin).....receiver; who be dis?.....caller; onome,,,,receiver: who? ....caller: onome. Receiver: ehen,onome...,wetin dey happen? Caller: bros, yawa don gass o!, dat guy wey dey follow popsi dey quarell for compound ,,,d guy don bluetooth popsi o....,from im left to him right now,no network coverage o.....we don rush am go hospital now,dem say if u no quick com, papa go delete o!!!!! Receiver:::: whccccch..,which kind wahala be dis nah....!!!!
Posted on: Thu, 27 Jun 2013 07:31:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015