READ WITH PI-GEN TONE READAM... Joke: One day I just dey paaa - TopicsExpress



          

READ WITH PI-GEN TONE READAM... Joke: One day I just dey paaa along obodo street @ world I saw one Angel wey dey panic wit one guy named Bro John who happens to be a kwayi master immediately I saw dem I stop, na him bro john com dey explan 2 me say bro see dis angel wey dey disturbam 4 notin I com ask de angel y disturbing bro john, de angel com dey tel me say Big bros is’t gud 2 do gud in public & do bad in secrete, I say No, so de angel com dey tel me weytin dey paa, de angel say bros if u see de way wey dis guy here tak sing 4 church yestaday all de angels wey dey 4 above danc tied so na him mak God com call me as a deliverin Angel say mak I go on earth 2 de bro john’s house go deliva a connection package 4 him cos he mak his angels dance, so as he each 2 de bro john’s room he saw him on top of one lady naked, two of dem dey do put & remove, put & remove iyi-iyi small-small easy easy so I com viewam well wella see say dem dey do somtin of bad na him mak I com slap bro john 4 bottom he jump-up de lady com run wit naked I com dey pursue de lady, my humma jeep com dey rise-up I com rememba say I bi angel I com maintain nd go bak nd drag bro john outside de house com dey tellam say._ _ _ _ 4 de main yan 4rom de angel direct coco yan.> Contact Mascot@ ilovemascot@yahoo 4 more life story & jokes>>> Last week one of my friend who is known as a womanizer died
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 07:39:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015