These were discussions between Fergusson & Wenger last - TopicsExpress



          

These were discussions between Fergusson & Wenger last season before the arrival of Mourinho for the spell at stamford bridge. Fergie> Bros if dat guy mou returns to Chelsea next season i will quit coaching. Wenger> Why? Fergie> Becos he sabi dey disgrace coaches. Wenger> Me i no go comot if he try come back i go teach am lesson & make sure say i do am everything wey im do me before. Fergie> Bros forget dose things just respect yourself and quit Mou is a bad manager he don cause so many heart attack to many managers in different clubs including me na advice i dey give you so o! Wenger> Bros you too dey fear na bcos you don carry EPL abi? If i just carry one trophy next season i go quit but Mou no go fit do me anything. Fergie> Ok make you no talk say i no tell you o!. After the match yesterday Fergie called Wenger on phone. Fergie> Bros how far na? Wetin bi the result? Wenger> Bros i no fit talk am o! Infact my body dey hot for here na 6-0 they trash me o! Fergie> Hey! Hahahaha.... I no tell you say Mou na wicked coach. Wenger> Bros na now i believe you o! Fergie> How do you feel about the game? Wenger> Infact this is the worst result in my career. Fergie> Ok Bye Bye next time make you take my advice. Arsenal fans do you want wenger to go?
Posted on: Sun, 23 Mar 2014 22:13:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015