U celebrate birthday for nightclub dey do opening prayer- Na God - TopicsExpress



          

U celebrate birthday for nightclub dey do opening prayer- Na God go slap ur mouth. U come back from dubai dey form British accent. - Na rat go chop ur mouth U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. -4 where na.....mumu U dey add water to egg say e go plenty when u fry am. - Why u no add yeast join am....olodo. U no go university, and u dey find ur name forNYSC posting. - Na yeye dey worri u. House dey burn, you wan use oxygen do fire extinguisher - Hahahahaha....na end of discussion be that. U dey say Terry Gs music dey inspire u - if you end up in yaba left, i no go blame u!! madness U carry candle dey look for where fuel dey smell from.- continue u go soon see am U call Etisalat to tell dem sey ur free cheat browsing has stopped working. - Lolzzzzzzzzz... Worlds wisest mumu When pastor talk say Do something crazy for the Lord u come carry church offering run - na God himself go chase u..... U read dis & u no share am wen u smile finish - na only u de Stingy 2 d last..
Posted on: Mon, 11 Nov 2013 07:59:42 +0000

Trending Topics



tyle="margin-left:0px; min-height:30px;"> So I spoke to a gentleman today that is putting in a root cellar,
MFG does Cory Williams
R I P dear aunt Ed,finally at peace. you gave us so many laughs
3 Pc Dark Marble Top Counter Height Bar Set , Table with 2 Stools,

Recently Viewed Topics




© 2015