•U buy suya ur woman con chop all the meat finish u con dey smile dey chop t.Join the community and post comments on the topics"> •U collect babe number u use "chick" store em .shey e mama na


•U collect babe number u use "chick" store em .shey e mama na - TopicsExpress



          

•U collect babe number u use "chick" store em .shey e mama na fowl?:> •U buy suya ur woman con chop all the meat finish u con dey smile dey chop the onion u be vegetarian?/:) •u dey wit ur guy n u dey reciv diff kinds of phone cals in 5min, yet u dey claim say u no dey cheat on ur guy. My sista, u be mtn customer care agent?=)] •You ask a girl for what she wants, she tells you money and you are angry . Were you expecting her to say wisdom and understanding?!-) •u wear blue skirt,green trousers,yellow cap. You carry red bag,white speck..haha,u b rainbow?:x •Ur mates pay complete fare, sit down comfortably 4 bus, u pay half dey stand n smile. Bros u b usher?8-| •ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b golddiga but ur sister do dsame to anoda guy, u giv testimony for Church, sey na grace of God. Bros park well>:/ •Since last 2 weeks, PHCN never remember ur street n una no get common Tiger gen, yet u come my house still dey borrow Jackie Chan film from me...bros na PHCN office u wan go watch am?>=) •Yo babe get 0.9 GPA for school, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Where she wan fix am?, Shey na on top that coconut head? X-o!
Posted on: Thu, 15 Aug 2013 18:31:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015