U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry.*You - TopicsExpress



          

U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry.*You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi.*Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka,*B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house,*B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway,*B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream..BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand,All na vanity, e dey fade like China Jean..no 4get say tortoise car na big man motor b4 o..Notin wey come wey no get expiring date,even the life u have na borrow you borrow am..Humility na the best choice!! :) =))Good morning.
Posted on: Sat, 08 Jun 2013 05:43:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015