*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys dey use Camry do cab. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch soccer for canteen. *B4 u dey use ur ipad dey swag... nowipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st classticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE No dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean... No 4get say tortoise-car na big man motor b4 o... Notin wen come wen no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am... Humility na the best choice!! @KefeLanky.
Posted on: Tue, 11 Jun 2013 10:56:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015