WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW! Sample version!:: ENG:- - TopicsExpress



          

WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW! Sample version!:: ENG:- As it is written in the Bible. WARRI:- As dem yan 4 Bible ! ENG:- Jesus entered the boat with his disciples ! WARRI:- Bros J cum enta canoe with him padi dem ! ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm ! WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas ! ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind ! WARRI:- as d yawa Dey gas, na him kasala burst join ! ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master ! Master ! WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh! ENG:- Jesus got up and calmed down the wind! WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange the mata! ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with of little faith! WARRI:- Na him bros J luk him padi dem, shake him head, kon provoke...O BOI! UNA FALL MA HAND O ! ENG:- The disciples replied and said what manner of man is this? WARRI:- him padi dem kon hala shoo ! Bros J, which levels Nαh, you BE WINSH? Just Believe Jesus na Baba
Posted on: Thu, 31 Jul 2014 21:57:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015