WARRI BIBLE IS OUT,GRAB YOUR COPYNOW!!! Sample - TopicsExpress



          

WARRI BIBLE IS OUT,GRAB YOUR COPYNOW!!! Sample version!:: ENG:-As it is written in the Bible. WARRI:- As dem yan 4 Bible ENG:- Jesus entered the boat with his disciples ! WARRI:- Bros J cum enta canoe with him padi dem! ENG:- As the boat was sailing, there was agreat storm ! WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas! ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind! WARRI:- as d yawa Dey gas, na him kasalaburst join! ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master! Master!! WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!! ENG:- Jesus got up and calmed down the wind! WARRI:-Nα so bros J get up kon arrange the mata! ENG:- HE turned to his disciples and said,oh ye of little faith! WARRI:- Na him bros J luk him padi dem, shake him head, kon provoke...O BOI! UNA FALL MA HAND O! ENG:- The disciples replied and said what manner of man is this? WARRI:- him padi dem kon hala shoo ! Bros J, which levels Nαh, you BE WINSH? No min me ooooooo........
Posted on: Fri, 29 Aug 2014 11:21:30 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015