# WARRIBIBLE IS NOW OUT, GRAB UR OWN COPY!. Sample version.. ENG - - TopicsExpress



          

# WARRIBIBLE IS NOW OUT, GRAB UR OWN COPY!. Sample version.. ENG - As it is written in the Bible. Warri - As dey yan 4 Bible. ENG - Jesus entered the boat with His disciples. Warri - Bro J cum enter canoe wit im padi dem. ENG - As the boat was sailing, there was a great storm. Warri - As the canoe dey move na im yawa cum gas. ENG - The storm was so great that it was like a whirlwind. Warri - As the yawa dey gas, na im kasala cum burst join. ENG - The disciplines became so afraid and they shouted Master! Master!. Warri - Na im liver cum cut im padi dem, na im dey begin dey hala Bros eh! Bros eh!. ENG - Jesus wake up and calm the wind down. Warri - Na so Bro J get up cum arrange the matter. ENG - He turned to His disciples and said, oh ye with little faith. Warri - Na so Bro J Luk im padi dem, shake im head, com provoke... O boi! Una fall my hand o!. #EMMY
Posted on: Sat, 28 Sep 2013 06:30:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015