WHICH KIN LUCK WE GET FOR NIGERIA SEF? Speaking sincerely, what - TopicsExpress



          

WHICH KIN LUCK WE GET FOR NIGERIA SEF? Speaking sincerely, what kind of luck do we have in this country? Is it not time we carry Nigeria go river go wash im head? Somebody get Ebola disease from im country. He run. Of all d 53 countries and islands in Africa, na Nigeria d man export the disease to! Which kin soap Nigeria dey take bath? Eh? Which kin luck be dis? Upon all d churches and mosques wey dey dis kontri? Upon all d prayers we dey pray? Sawyer carry im bad luck come destroy innocent families so taaay many of us no fit shake hands again! We must go wash Nigeria head for River Niger!
Posted on: Tue, 12 Aug 2014 14:31:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015